Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Lyrics: 9ice ft Davido – Living Things (Remix)
    Lyrics

    Lyrics: 9ice ft Davido – Living Things (Remix)

    OG BosBy OG BosMay 5, 2017Updated:May 6, 20174 Comments3 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    9ice ft Davido – Living Things Remix Lyrics:

    oh oh oh ancestor and obo,eh eh..

    It’s Young John the wicked producer
    Haaaa, kin sha ti lowo, owo.
    Living things, everywhere I go dem feeling me,
    all the girls you know dem feeling me,
    everywhere I go am giving things,
    cos my God, he no dey limit me.
    I don go, eh eh, obo don go,

    Audio Player
    https://mp3bullet.ng/wp-content/uploads/2017/05/9ice-Living-things-remix-ft-davido-Mp3bullet.ng-BBMC-C0026D9DA.mp3
    00:00
    00:00
    00:00
    Use Up/Down Arrow keys to increase or decrease volume.

    DOWNLOAD HERE

    Hook/Chorus
    Kin sha ti lowo, Ori money,
    [Mp3bullet.ng]
    Without my daddy money, kin sha ti lowo,
    as my baby money, Kin sha ti lowo,
    Verse
    Awon temi sashe, won sashe won sashe,
    won sashe loru moju, won sashe won sashe,
    awon temi sashe o,lai foju konrun,
    ole sun ole lagun,ole n sun, ko mo google,
    ole nsun, ole ran’run
    Ole sun, ole o kaku
    Yeh…
    Money no dey fall from heaven
    Se you know ooo
    God no go come down from heaven
    You better know ooo,
    Hook/Chorus
    Living things, everywhere I go dem feeling me,
    all the girls you know dem feeling me,
    everywhere I go am giving things,
    [Mp3bullet.ng]
    cos my God, he no dey limit me.
    I don go, eh eh, obo don go,
    Haaaa, kin sha ti lowo, owo.
    Without my daddy money, kin sha ti lowo,
    as my baby money, Kin sha ti lowo,
    ah eeeeh ehh.
    Verse
    Who talk sey you no fit make am?
    heeeeh eeeeh
    God blessings dem no fit break am
    laye laye
    myself dem no fit shake am
    hey hey
    just dey pray, just dey pray sha,
    make sure you no look any stranger,
    one day he go make chance for you
    cos he don get plan for you
    Yeh yeeh
    kiku mapami  mapami,
    komo mase ku mase ku,
    kaye mase ku mase ku,
    kowo wa wole, wa wole,
    Hook/chorus
    Kin sha ti lowo, Ori money,
    Without my daddy money, kin sha ti lowo,
    as my baby money, Kin sha ti lowo,
    hey hey, Yeh.
    Verse
    Human being, human being
    We making money differently, differently
    As a human being, human being
    Ojo iku lojo isimi
    Ah aha ah aha…
    [Mp3bullet.ng]
    Today na my pay day
    Mo sise mo rere
    Thank God it’s friday
    Kajeye gbagbe osi ooo…
    When you see me coming
    Make way, make way, make way
    Kuro lona,
    Hook/Chorus
    Living things, everywhere I go dem feeling me,
    all the girls you know dem feeling me,
    everywhere I go am giving things,
    cos my God, he no dey limit me.
    I don go, eh eh, obo don go,
    Kin sha ti lowo, Ori money,
    Without my daddy money, kin sha ti lowo,
    as my baby money, Kin sha ti lowo,
    Living things, everywhere I go dem feeling me,
    all the girls you know dem feeling me,
    everywhere I go am giving things,
    [Mp3bullet.ng]
    cos my God, he no dey limit me.
    I don go, eh eh, obo don go,
    Kin sha ti lowo, Ori money,
    Without my daddy money, kin sha ti lowo,
    as my baby money, Kin sha ti lowo,
    hey hey..
    Audio Player
    https://mp3bullet.ng/wp-content/uploads/2017/05/9ice-Living-things-remix-ft-davido-Mp3bullet.ng-BBMC-C0026D9DA.mp3
    00:00
    00:00
    00:00
    Use Up/Down Arrow keys to increase or decrease volume.

    DOWNLOAD HERE

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Full albums Lyrics Mp3 Mp4
    Latest Stories

    Most viewed Nigerian music video of the year 2025 so far

    July 24, 2025

    Burna Boy Sparks Relationship Debate After Gifting Himself Diamond Ring

    July 24, 2025

    Arsenal Sign Valencia Defender Cristhian Mosquera in €20m Deal

    July 24, 2025

    Marcus Rashford’s first words as a Barcelona player

    July 24, 2025
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Arsenal Sign Valencia Defender Cristhian Mosquera in €20m Deal

    July 24, 2025

    Marcus Rashford’s first words as a Barcelona player

    July 24, 2025

    Liverpool Complete £79m Deal for Hugo Ekitike in Summer Transfer Spree

    July 23, 2025

    Barcelona Seal Loan Move for Marcus Rashford From Manchester United

    July 23, 2025
    Lyrics

    ‘Captain’ Lyrics by BNXN

    July 4, 2025

    “Intentions” Lyrics by Fave

    July 4, 2025

    “Happy Day” Lyrics by Zlatan

    July 4, 2025

    ‘Yes Sir’ Lyrics by BNXN

    July 4, 2025
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2025 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.